Rush

(Vibez)

Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

Sabi, girl, no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi, man, nobody like work
But you must hustle if you wan' chop

E no finish dem wan fight us
If them dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan' telly me kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

But e dey rush (e dey rush)
E dеy rush well, well, e bе much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah

E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us)

Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi gat me feelin' I'm the one

Aje, aje, aje
Can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane

Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan' telly me kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

But e dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah

E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us)

'Cause e dey rush
E dey rush well, well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch

E dey rush
E dey rush well, well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling)

Yeah, yeah
Yeah, yeah

Prisa

(Vibez)

Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

Sabi, chica, no te gusta mucho hablar
Los animales están en forma humana
Amigo, hombre, a nadie le gusta trabajar
Pero debes esforzarte si quieres comer

No termina, quieren pelearnos
Si ellos corren, no pueden alcanzarnos
No finjo que soy demasiado recto
No finjas que te gustamos demasiado

No tengo tiempo para el odio y la mala energía, tengo mi mente en mi dinero
Haz que bailes como Poco Lee
Constantemente verde como el brócoli
Constantemente en mi camino, no quiero escuchar lo que quieren decirme, el dinero es mi fantasía
Quieren comprobar si mi grifo no tiene prisa

Pero tiene prisa (tiene prisa)
Tiene prisa, bien, bien, es mucho (es mucho)
Dios hace que mi grifo tenga prisa
El tipo de dinero que tocamos, sí

Tiene prisa (tiene prisa)
Tiene prisa, bien, bien, es mucho (es mucho)
No es exageración, todos tienen un flechazo
No hay aburrimiento con nosotros (no hay aburrimiento con nosotros)

Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (sí)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

Jofunmi Japata, voy a Ghana (sí)
Nunca has tocado, finges ser papá (sí)
¿Qué tipo de dinero nunca hemos visto antes?
Kosi elomi me hace sentir que soy el elegido

Aje, aje, aje
Nunca pueden llevarse mi pastel, aje
No puedes contar mi gracia
Solo estoy en mi camino, mi camino

No tengo tiempo para el odio y la mala energía, tengo mi mente en mi dinero
Haz que bailes como Poco Lee
Constantemente verde como el brócoli
Constantemente en mi camino, no quiero escuchar lo que quieren decirme, el dinero es mi fantasía
Quieren comprobar si mi grifo no tiene prisa

Pero tiene prisa (tiene prisa)
Tiene prisa, bien, bien, es mucho (es mucho)
Dios hace que mi grifo tenga prisa
El tipo de dinero que tocamos, sí

Tiene prisa (tiene prisa)
Tiene prisa, bien, bien, es mucho (es mucho)
No es exageración, todos tienen un flechazo
No hay aburrimiento con nosotros (no hay aburrimiento con nosotros)

Porque tiene prisa
Tiene prisa, bien, bien, es mucho
Dios hace que mi grifo tenga prisa
El tipo de dinero que tocamos

Tiene prisa
Tiene prisa, bien, bien, es mucho
No es exageración, todos tienen un flechazo
No hay aburrimiento con nosotros (no hay aburrimiento)

Sí, sí
Sí, sí

Composição: ayra starr