Roforofo Fight

Roforofo fight...
From Abeokuta city
Translation to original English:
She tear pata, he tear buba
She tear pata, he tear buba
She tear trouser, he tear pant
She tear trouser, he tear pant
She pull the thing commot, he tear the thing
She pull the thing commot, he tear the thing
All don scatter
From Abeokuta city

Get away
Fuck off
Who are you?
Go and die

Fuck away
Get away
Who are you?
Go and shit

You dey craze
I no craze
Fuck away
Who are you, eh?

Na two people dey yab so
Na two people dey yab so
Where them dey yab, roforofo dey
Where them dey yab, roforofo dey

Now listen to me now now

[Chorus]
Huh!

Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh

If you dey among the crowd wey dey look
If you yourself
You yourself dey among the crowd wey dey look
And your friend
Your friend dey among the two wey dey yab

Tell am, tell am, tell am, tell am
Tell am make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because Roforofo dey
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear

By and by
By and by the fight go start
By and by
By and by them go fall for roforofo o

Them face go be roforofo face
Them yansh go be roforofo yansh
Them body go be roforofo body
You no go know
You no go know who your friend be
You no go fit help your friend
Just because roforofo dey

If you wan help your friend
Roforofo go rub for your face
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your yansh
You go tell am make him no vex
You don tell am before make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because roforofo dey

Now listen to me now now now now

[Chorus]
Huh!

Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
You no go know your friend from who
You don tell am before
Make him no fight o
Roforofo dey for there

Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh

Lucha de Roforofo

Roforofo pelea
De la ciudad de Abeokuta
Traducción al inglés original
Ella rasga pata, él rasga buba
Ella rasga pata, él rasga buba
Ella desgarra pantalones, él desgarra pantalones
Ella desgarra pantalones, él desgarra pantalones
Ella tira de la cosa commot, él rasga la cosa
Ella tira de la cosa commot, él rasga la cosa
Todos los don scatter
De la ciudad de Abeokuta

¡Aléjate!
¡Vete al diablo!
¿Quién eres tú?
Ve y muere

¡Vete al diablo!
¡Aléjate!
¿Quién eres tú?
Vete y caga

¡Qué locura!
No estoy loco
¡Vete al diablo!
¿Quién eres tú, eh?

Na dos personas dey yab así
Na dos personas dey yab así
Donde ellos dey yab, roforofo dey
Donde ellos dey yab, roforofo dey

Ahora escúchame ahora

[Coro]
¡Eh!

Dos personas dey yab
Mirada de multitud dey
Roforofo dey
Dos personas dey yab
Mirada de multitud dey
Roforofo dey
¿Quieres ir a ver?
Roforofo lucha eh
¿Quieres ir a oír?
Roforofo lucha eh

Si usted dey entre la multitud wey dey mira
Si usted mismo
Usted mismo dey entre la multitud wey dey mirada
Y tu amigo
Tu amigo dey entre los dos wey dey yab

Dime soy, dime soy, dime soy, dime soy
Díganme que no pelee
Haz que no pelee
Que no luche porque Roforofo dey
Tu amigo él don vex
Él don vex patapata, él no va a escuchar
Tu amigo él don vex
Él don vex patapata, él no va a escuchar

Por y por
Por y por la lucha vamos a empezar
Por y por
Por y por ellos van a caer por roforofo o

La cara va a ser cara roforofo
Los yansh van a ser roforofo yansh
El cuerpo va ser roforofo cuerpo
Tú no vas a saber
No vas a saber quién es tu amigo
Usted no va en forma ayudar a su amigo
Sólo porque roforofo dey

Si quieres ayudar a tu amigo
Roforofo ir frotar para su cara
Si quieres ayudar a tu amigo
Roforofo ve a frotar por tu yansh
Ve y dile que no le hagas ningún tipo de renujo
No me lo digas antes de que no luche
Haz que no pelee
Que no pelee porque roforofo dey

Ahora escúchame ahora ahora ahora ahora

[Coro]
¡Eh!

Roforofo no los cambies
Parecen gemelos
No vas a saber quién es quién
Roforofo no los cambies
Parecen gemelos
No vas a saber quién es quién
No vas a conocer a tu amigo de quien
Tú me lo dices antes
Haz que no pelee
Roforofo dey para allí

Dos personas dey yab
Mirada de multitud dey
Roforofo dey
¿Quieres ir a ver?
Roforofo lucha eh
¿Quieres ir a oír?
Roforofo lucha eh

Composição: Fela Kuti & Africa 70