Charm

London
Another Banger

Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor

Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py
Baby alow me tip you off alowee

See body o
(See body see body o)
Egba mi o
(Egba mi egba mi o)
E dey burst my bololo
Please help me o
Me I don jam wetin pass me o

Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing
Baby eh lend me lend
I get pounds for you
You wan dey do like say eh
Naira no dey end

You too dey stiff dey do like say your waist no dey eh
E no dey bend
Oya follow my commando
Baby do like I do
Baby front and back
Gimme boom baka boom

Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py
Baby alow me tip you off alowee

Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor

Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py

Encanto

Londres
Otro éxito

Ven aquí, ¿qué te preocupa?
Trae tu cuerpo para que lo mueva, sí, sí
Sé que eres mayor que yo
Tengo más dinero que tu papá
¿Qué quieres que no pueda hacer por ti?
¿Por qué quieres molestar?
¿Eres acaso Kizz Daniel?
Más te vale dejar tu armadura corporal

Soco
Disfruta con este cuerpo
Hagámoslo discretamente
Nena, me conoces
Hay formas en las que te mueves que no aceptaré
Ven, déjame conducir tu...
Ven, déjame conducir este tu coche viejo
Nena, déjame darte una propina

Mira este cuerpo
(Mira este cuerpo, mira este cuerpo)
Mi corazón
(Mi corazón, mi corazón)
Está a punto de explotar
Por favor, ayúdame
Me he topado con algo que me supera

Ven aquí, ¿qué te preocupa?
Trae tu cuerpo para que lo mueva, sí, sí
Sé que eres mayor que yo
Tengo más dinero que tu papá
¿Qué quieres que no pueda hacer por ti?
¿Por qué quieres molestar?
¿Eres acaso Kizz Daniel?
Más te vale dejar tu armadura corporal

Tú también te haces el duro con este asunto del amor
Nena, préstame, préstame
Tengo libras para ti
¿Quieres actuar como si
Las nairas no se acabaran?

Tú también te pones rígido, actuando como si tu cintura no estuviera, eh
No se dobla
Vamos, sigue mi comando
Nena, haz como yo
Nena, adelante y atrás
Dame boom baka boom

Soco
Disfruta con este cuerpo
Hagámoslo discretamente
Nena, me conoces
Hay formas en las que te mueves que no aceptaré
Ven, déjame conducir tu...
Ven, déjame conducir este tu coche viejo
Nena, déjame darte una propina

Ven aquí, ¿qué te preocupa?
Trae tu cuerpo para que lo mueva, sí, sí
Sé que eres mayor que yo
Tengo más dinero que tu papá
¿Qué quieres que no pueda hacer por ti?
¿Por qué quieres molestar?
¿Eres acaso Kizz Daniel?
Más te vale dejar tu armadura corporal

Soco
Disfruta con este cuerpo
Hagámoslo discretamente
Nena, me conoces
Hay formas en las que te mueves que no aceptaré
Ven, déjame conducir tu...
Ven, déjame conducir este tu coche viejo

Composição: Rema