Inicia sesión para activar tu suscripción y eliminar los anuncios

Iniciar sesión
visualizaciones de letras 106

Hold am tight
Hold am jeje (go pon killa)

This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for abule
‘Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend kunle
Kunle dey there with him gyal-friend shile
Ghetto gyals them dey like takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey

Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)

Go
Go
Go
Go

Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from ebute metta
All the way, to niger delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the baba them tell us to go

Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)

Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go

Agregar a la playlist Tamaño Cifrado Imprimir Corregir Enviar la traducción


Comentários

Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

0 / 500

Faça parte  dessa comunidade 

Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Patoranking e vá além da letra da música.

Conheça o Letras Academy

Enviar para a central de dúvidas?

Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

Fixe este conteúdo com a aula:

0 / 500

Posts relacionados Ver más en el blog


Opções de seleção